header ads

Davido ft. Skepta - U (juju) lyrics

 "U (JUJU)"

(feat. Skepta)


If no-if no be you

Wey dey ginger my body

Coolu my body

Sweet my body, yeah

If no-if no be you

Wey dey ginger my body

Coolu my body

Sweet my body


I cover you

You dey do me like juju dey worry me

Juju dey, do me like juju worry me

I cover you

Oh, you dey do me like juju dey worry me

Juju dey, do me like juju worry me


No go tell you tu le jo (tu le jo)

Jowo, baby jowo

Do anything for ya

Save my life for sure

Say make you go check your balance

'Cause I go dey send the allowance

Steady, steady gan

You know say the money come

How much you wan chop o?

Wey I no get

You dey do me like juju dey worry me

You dey do me like juju dey worry me

Wetin they wan talk o

You dey do me jazz o

You dey do me like juju dey worry me

You dey do me like juju dey worry me


If no be you

Wey dey ginger my body

Coolu my body

Sweet my body, yeah

If no be you

Wey dey ginger my body

Coolu my body

Sweet my body


Yeah

Say she want Big Smoke

Baby, you want me?

Well you can get this G-wagon here for free

See when these guys were switching sides like halftime

You wanted the only people that were there for me

No cap, you worry when you don't hear from me

I know that communication is rare for me

I'm so [?], that to be honest when you whipping the egusi like that

You already know that [?] must come back

Don't get lost in the illusion

Baby sit down, stop jumping to conclusions

You never had a tough boy in your family like me

So I understand the confusion

We getting money, feeding my people no apology

Every minute at the day God is calling me

I never sleep over sabi dey worry me, ah ah


I cover you

You dey do me like juju dey worry me

Juju dey, do me like juju worry me

I cover you

Oh, you dey do me like juju dey worry me

Juju dey, do me like juju worry me


You, you, you, you


Post a Comment

0 Comments