header ads

Wizkid - Balance lyrics

 "Balance"

Lower your body, dem pon your case

Turn up the riddim, yeah, yeah, wine up my chargie

No negotiations, give you the latest

Doing the most for you, lady, no hesitation

Minding my business but na you I dey chase

No ask for where I dey go, I'm going your way

The feeling dey top of my mind

Make we no dey look time

I go fulfil your days, I'ma make it right now

You dey give me love way, I no go fit buy, oh

We dey different realm, we dey different time zone

Lady so much grace, girl, I'm blessed you're my own

Na only you dey make my world go

As long as we get days, I'ma make it right now

And you say your bed, we go make it our home

While we levitate

Hmm, eh, eh, oh wey

Your body done do me mogbe

If the right tings dey I go dey

Cut the long talk, girl, I'm coming your way

Hmm, mogbe

The body don catch me mogbe

Count on me, make you bless me, oh wey

Na you go dey tell how e gats mogbe

As Mr. DJ, dey put for replay

Na you dey give all the things I wan feel

Baby, make you take up my days

I no fit wait 'cause your type e no dey

I no dey like stress, with you mehn I'm blessed

I no go wait, 'til man e don kpeff

I just dey count e go take am long way

And I dey show you dey make me feel blessed

Ah girl, rotate, girl, oshe (Balance)

Shey na for Ghana wey you carry this waist (Balance)

And if we wan pop, we fit pop for Ace (Balance)

Touch me nice, touch me nice, no complaints (Balance)

And my girl thick, man don complain (Balance)

When the body pull up, e dey cure my pain (Balance)

And I no fit pass you like my mary jane now (Balance)

Say for this matter, you fit take all my day now

Hmm, eh, eh, oh wey

Your body done do me mogbe

If the right tings dey I go dey

Cut the long talk, girl, I'm coming your way

Hmm, mogbe

The body don catch me mogbe

Count on me, make you bless me, oh wey

Na you go dey tell how e gats mogbe

Ah girl, rotate, girl, oshe (Balance)

Shey na for Ghana wey you carry this waist (Balance)

And if we wan pop, we fit pop for Ace (Balance)

Touch me nice, touch me nice, no complaints (Balance)

And my girl thick, man don complain (Balance)

When the body pull up, e dey cure my pain (Balance)

And I no fit pass you like my mary jane now (Balance)

Say for this matter, you fit take all my day now

Post a Comment

0 Comments