header ads

Omah Lay - Ripo Ripo Lyrics

Damburuba, Armed Robber

Damburucas, Sound Go Down

Oga Okada, Barack Obama

Reverend Mbaka, Omo Yoruba

Wole Soyinka, Oga Osama

Oga Ogbaja, Osa Loviwa

Oluwa Burna, Omah Oluwa

Yaradua

This One, That One


I Dey Do My Thing Small Small

I No Dey Follow You For More Agbalumo

And I Dey Take My Sign Small Small

I No Dey Follow You Drag Kanjidam , Let Me Come And Dey Go

The Money Wey I Get No Be To Con Dey Show

The Car Wey I Dey Use No Dey Drive For Road

The Life Wey I Dey Live Is On My Own


You con dey call me this one, that one

You con de talk things oga why

You don't know that I'm doing this for mama

You don't know that I'm doing this for papa


You con dey call me

Damburuba, Armed Robber

Damburucas, Sound Go Down

Oga Okada, Barack Obama

Reverend Mbaka, Omo Yoruba

Wole Soyinka, Oga Osama

Oga Ogbaja, Osa Loviwa

Oluwa Burna, Omah Oluwa

Yaradua

This One That One


I Dey Do My Thing Small Small

I No Dey Follow You For More Agbalumo

And I Dey Take My Sign Small Small

I No Dey Follow You Drag Kanjidam , Let Me Come And Dey Go

The Money Wey I Get No Be To Con Dey Show

The Car Wey I Dey Use No Dey Drive For Road

The Life Wey I Dey Live Is On My Own


You Con Dey Call Me BenchMan (Player)

Wey Dey Form Sense Man (Gbenga)

Wey Dey Claim Benzema (Stranger)

No One To Come And Quench My (Prayers)


But I Dey Give Them Ripo Ripo Popoo

The Vibe Dey Enter The Body Ooo

Ripo Ripo Po Po…

The Vibe Dey Enter The Body o oo

Me I Dey Give Them Porigi Poo Po…

As I Dey Find My Money oo ooo

Me I Dey Give Them, Porigi Poo Po Po

Me I Just Dey Find My Money ooo


They con de call me

Damburuba, Armed Robber

Damburucas, Sound Go Down

Oga Okada, Barack Obama

Reverend Mbaka, Omo Yoruba

Wole Soyinka, Oga Osama

Oga Ogbaja Osa Loviwa

Oluwa Burna, Omah Oluwa

Yaradua

This One That One


I Dey Do My Thing Small Small

I No Dey Follow You For More Agbalumo



Post a Comment

0 Comments