header ads

Adekunle Gold - All My Life [LYRICS]

It's Kel P Vibes


Kilofe omoge

Everything is on me

See me I want this your love

Alele o di dandan


See my doctor, he dey tell me

You be the cure, you're my medication

Where you come from kasala don burst

Omo ja, ja, ja, ko ma lera o

Omo pesin go kpai

If dem come for my baby walahi


Eh! You can be rest assured

I no dey sleep, I go dey on guard

Eh! Forget other girls wey dey jealous you

Forget other boys way dey skobo you

Baby me I no dey bobo you

Osa you no say me cover you


Gara, gara o

Gara, gara o

Gara, gara o, gara

All my life I've been looking for ya

Paran o, paran

Paran o, paran

Paran o, paran

All my life I've been looking


Ten milli' for your Birkin

And if you like fun mi ni billing

I just don't want you deceiving me

I dey take things too personally (personally)


There's just a part of me that want you more, more, more

And I'll be here cos I've been waiting for long, long

Coolu my heart like a beautiful love song

Tony Umez, girl you do me like pawpaw


So da bayi

Baby ma je n sun ta, I dey outside

No carry me go goal, no offside

Make dem reach ninety-nine, I'm still your guy

2 AM, I'm knocking on your door

Open your heart baby jor, jor, jor

If you say you love me, you no go die

Make our feelings collide oh my my


Gara, gara o

Gara, gara o

Gara, gara o, gara

All my life I've been looking for ya

Paran o, paran

Paran o, paran

Paran o, paran

All my life I've been looking for ya


Dey outside

No offside

Still your guy

So da bayi

Dey outside


 

Post a Comment

0 Comments