header ads

Adekunle Gold - Not My Problem [LYRICS]

Not my problem

Na your problem

Se I no dey satisfy you

24/7 I dey ride I don tey wey beside you

Baby no make I remind you

Sey my love is the sweetest, nah, you can't deny boo

Na you say AG baby o I go carry your baby

Ah, ah

No be one of your word oh

I dey true you dey parọ o

You dey play with my mind o

Dey turning my head like merry-go-round o

You dey go back and forth o

Say I am the one but you choosing yourself o

Wahala o

Today you wan stay, tomorrow you wan go

No get control, my heart breaks slow

Baby I no beg you if you wan go

Coz it's not my problem

I no go wait for you to see I'm not your option

I no wan hear story see it's your problem

I no go hold you down, if you show me doubt na your problem

Ọmọ it's your problem, your problem, oh, oh

Girls plenty, plenty

Why you come dey play like say I be your ọbọlọ o

Eye don detty, detty

Wetin you dey do me onyi mi l'ọpọ lọ o

I no blame you no be your fault o

Na me go find love o instead money

See, one tear drop I no dey owe you

Baby if you leave me onto the next now now

You dey play with my mind o

Dey turning my head like merry-go-round o

You dey go back and forth o

Say I am the one but you choosing yourself o

Wahala o

Today you wan stay, tomorrow you wan go

No get control, my heart breaks slow

Baby I no beg you if you wan go

Coz it's not my problem

I no go wait for you to see I'm not your option

I no wan hear story see it's your problem

I no go hold you down, if you show me doubt na your problem

Ọmọ it's your problem, your problem

It's not my problem

I no go wait for you to see I'm not your option

I no wan hear story se it's your problem

I no go hold you down, if you show me doubt na your problem

Ọmọ it's your problem, your problem, oh, oh

Post a Comment

0 Comments