header ads

Kizz Daniel - Flex [LYRICS]

 Won ni gan-gan-gan-gan

(DJ Coublon)

Won ni gan-gan-gan-gan, nah-nah

Shey make I come your place? (yes)

Shey Hennessy go dey? (yes)

What about the babes? (yes)

Babes from UK?

Sh'oma le mi lole? (no)

Tinba fa gobe (no)

Can I touch your Ekele?

Ekele toni Ikebe

Island boys (yes)

Wey dey carry boys (yes)

Shey dem get money?

My kind money

Oluwa loni ganja

Iwin loni igbo nla

Vado loni vibe

Fela loni Shriners


I just wan flex

Make nobody halla for my head

And if I push your button

You go push my button

I go rock your body, oh-ohh

See, I just wan flex

Make nobody halla for my head

And if I push your button

You go push my button

I go rock your body, oh-ohh

I don't know

K'aya fun won (k'aya fun won)

Shey k'aya fun won oh?

K'aya fun won (k'aya fun won)

Shey k'aya fun won oh?

K'aya fun won (k'aya fun won)

Shey k'aya fun won oh ah?

(Owo lowa loke)

K'aya fun won (ayy)

Shey k'aya fun won oh? (ahh)

K'aya fun won (ayy)

Shey k'aya fun won oh? (ahh)

K'aya fun won (ayy)

Shey k'aya fun won oh ah? (ahh)

(Owo lowa loke)


Vado oosha, Vado

Vado ma pami nah

Vado ma pami nah

Listen now

I say my life just dey sweet (yes)

E be like I put sugar (yes)

No carry that bad energy come my side

My hommies say I razz

My hommies say I bad (yes)

Hommie gonna drink anything you put for the glass

Gidi girl (yes)

Where you dey?

Girl, I'm in the mood

Make I show my face

I don't know how to party (I don't know)

But I learnt from parties who never to be caught unfresh


I just wan flex

Make nobody halla for my head

And if I push your button

You go push my button

I go rock your body, oh-ohh

See, I just wan flex

Make nobody halla for my head

And if I push your button

You go push my button

I go rock your body, oh-ohh

I don't know

K'aya fun won (k'aya fun won)

Shey k'aya fun won oh?

K'aya fun won (k'aya fun won)

Shey k'aya fun won oh?

K'aya fun won (k'aya fun won)

Shey k'aya fun won oh ah?

(Owo lowa loke)

K'aya fun won (ayy)

Shey k'aya fun won oh? (ahh)

K'aya fun won (ayy)

Shey k'aya fun won oh? (ahh)

K'aya fun won (ayy)

Shey k'aya fun won oh ah? (ahh, ayy)

K'aya owo fun won


Vado

Number one

Hey


Post a Comment

0 Comments