WelCome 9jaSonic

 NEWS   |    EDUCATION   |    FREE BEATS
  |    GOSPEL   |    BIOGRAPHIES   |  
 ALBUM / E.P   |    LYRICS   |    VIDEOS
 MIXTAPE   |    TAROK SONGS


PROMOTE MUSIC | ADVERTISE | SUBMIT YOUR ARTICLES

For Questions, Inquiries, Click Here
Page | Admin - Follow us - Call Us - Submit your Articles - mail Us

Music Promotions

RECENT POSTS

  • Kizz Daniel - Never [LYRICS]
  • People fear wetin dem no understand

    Dem want make I play my lastcard

    Dem smell my aroma japa

    Won lemi olofin jazzman

    I don get thick skin eno penetrate o

    Big or small I go celebrate o

    I'm still alive and I appreciate baba God day by day


    No call me baba baba

    Ori ade lemi mazamaza

    Travel the world bi ajala ajala

    Scatter the formation pata pata

    I'm on my knees hosana sana

    Make dem no see me fall for yakata ta

    Any kele wey do kayamata

    Save my prick from eternal fire


    Never never will I ever fuck up

    If I fuck up na you fuck up

    And if you fuck up na you fuck up still


    Everyday be like carnival

    Sometimes I be thinking like animal

    Most times I dey pray make tomorrow no born

    Cos tomorrow carry belle for karma

    Straight to the Maitama

    Buy my ticket go the terminal

    Go to Ghana go meet Abena

    Abena roll up for me dagbana


    No call me baba baba

    Ori ade lemi mazamaza

    Travel the world bi ajala ajala

    Scatter the formation pata pata

    I'm on my knees hosana sana

    Make dem no see me fall for yakata ta

    Any kele wey do kayamata

    Save my prick from eternal fire


    Never never will I ever fuck up

    If I fuck up na you fuck up

    And if you fuck up na you fuck up still


    Never never will I ever fuck up

    If I fuck up na you fuck up

    And if you fuck up na you fuck up still


     

    No comments:

    Post a Comment

    Drop Your Comments