header ads

[DOWNLOAD Music] Ayra Starr ft. Wizkid - Gimme Dat mp3

Ayra Starr ft Wizkid - Gimme Dat mp3

 2025 comes in hot with a collaboration from Sabi girl to the world and the Big bird Wizkid. A popular song rolling chats and stearo. Download the vibes now and feel the movement in your soul.

Gimme that love, gimme peace of mind, o ṣere cure me with your rizz line

I want that peace of mind wey dey come with awoof (Wey dey come with awoof)

Baby, na one man race we dey run, so make you no come waste time

Oh no, no pressure

Make you gimme me that love

If you gimme, me I no go let go

Gimme make I cure my sanko

Feelings got me hitting on a freakin' dance floor

Make you gimme that love

If you gimme, me I no go let go

Make you gimme make I cure my sanko

Feelings got me hitting on a freakin' dance floor (Floor)

Quotable lyrics






Download mp3 Now

Post a Comment

0 Comments