header ads

Burna Boy - Dem Dey [LYRICS]

 

Burna Boy - Dem Dey  (LYRICS)


(No do, no do, no do, no do)

No do, no do (No do, no do)

No do, no do (No do, no do)

Mo ṣa sọ fún (No do, no do)

If you no get me (No do, no do)

Forget about it (No do, no do)

I no buy Lambo' (No do, no do)

Is that why you are shouting? (No do, no do)

Dem dey

Where dem dey?

I no dey see dem, ah-ahn

Where dem dey? (No do, no do)

A little investment in cryptocurrency

Every bo-bo-body, ya'nu si


Get more songs lyrics here


Dem dey

Where dem dey?

I no dey see dem, ah-ahn

Where dem dey?

(Lokoja) O n gbóná s'owo dem no fit handle me

Odogwu is wise, can't you see? (Can't you see?)

(No do, no do)

Ko de sere ninu gaza (No do, no do)

Wọn a de ma ri shege banza, (No do, no do)

Wọn a de gbó o pansa-pansa (No do, no do)

It's a banger, shokoloko ban—

O da

Thank you for your support

On God, of course

To the people wey just come, on board

You are all, very, very welcome ('Come, 'come)

If you feel say I dey pompous, go to the bridge and jump off

Swallow the river, and if I no deliver

Fuck my woman


Get more songs lyrics here


(No do, no do)

How many break yet? (No do, no do)

How many shut down? (No do, no do)

Òun ẹni la n gbé (No do, no do)

La n gbé lárugẹ (No do, no do)

No make me suspect (No do, no do)

Ogbeni, stop ṣe be (No do, no do)

All your connect don call me

Ẹnì ba gbe'ge si ma ya ni

Ṣe e ma damo o te ba ri?

Sare, sare o (Sare)

Sare, sare o (Sare)

Jaiye k'aye, oh

Maye ko de kan aiye

(No do, no do, no do, no do)

No do, no do (No do, no do)

No do, no do (No do, no do)

Mo ṣa sọ fún (No do, no do)

If you no get me (No do, no do)

Forget about it (No do, no do)

I no buy Lambo' (No do, no do)

Is that why you are shouting? (No do, no do)


Get more songs lyrics here


Dem dey

Where dem dey?

I no dey see dem, ah-ahn

Where dem dey?

Dem dey

Where dem dey?

I no dey see dem, ah-ahn

Where dem dey?

Ko de sere ninu gaza

Wọn a de ma ri shege banza

Wọn a de gbó o pansa-pansa

It's a banger, shokoloko ban—

O da

Oloye, oloye

Oloye, oloye

Oloye, oloye

Oloye, oloye



Post a Comment

0 Comments