header ads

Adekunle Gold - Don't Be A Baby [LYRICS]

Whine for your money, don't be a baby

Dirty Diane don't be a baby

Whine fi yah daddy, don't be a baby

Out in Miami don't be a baby

Whine for your money, don't be a baby

Dirty Diane don't be a baby

Whine fi yah money, don't be a baby

Out in Miami don't be a baby


No cannabis but mo jogor

Pon di replay, play my tune make we turn up

(Gaddem)

No go dey doubt like Thomas

I be the lead when I move you follow

Sho mo pe mo ni fe re o

I no dey see tele o (Ooh)

I no dey do anything wey go try to bother mi

So make nobody never, never, never worry me

Olopa limme limme wetin I do

Cos I pull up in a Benz

Won ni o she yahoo

Omo jeje

I no dey do ashawo

And I no be one of them wey dey do Ojoro

10/10 like sweet asaro

And nobody badder, badder, badder (Janmo)

I no dey do anything wey go try to bother mi

So make nobody ever ever worry me, eh


Whine for your money don't be a baby

Dirty Diane don't be a baby

Whine fi yah Daddy don't be a baby

Out in Miami don't be a baby

Whine for your money don't be a baby

Dirty Diane don't be a baby

Whine fi yah Daddy don't be a baby

Out in Miami don't be a baby


O jabo Kofo

Ehn ehn o

Se jeje no rush

Ehn ehn o

Tempted to touch

Ehn ehn o

Shey I dey enter ya eye I go give you some

Yawa go burst

Ehn ehn o

Kelemute kelemute

Ehn ehn o

Yekeleba Ye

Make you go check my record I no dey do wayo

Olopa limme limme wetin I do

Cos I pull up in a Benz

Won ni o she yahoo

Omo jeje

I no dey do ashawo

And I no be one of them wey dey do Ojoro

10/10 like sweet asaro

And nobody badder badder (janmo)

I no dey do anything wey go try to bother mi

So make nobody ever ever worry me


Whine for your money, don't be a baby

Dirty Diane don't be a baby

Whine fi yah daddy, don't be a baby

Out in Miami don't be a baby

Whine for your money, don't be a baby

Dirty Diane don't be a baby

Whine for your money, don't be a baby

Out in Miami don't be a baby


 

Post a Comment

0 Comments