header ads

[DOWNLOAD Music] Shallipopi - Na So mp3

 

Shallipopi - Na So   mp3
Here comes Shallipopi with another street disturbing sounds for this fans after ten times or nore. The trend and still trending LAHO, get the touch of "na so" now for free here and boom your stereo. 

Enjoy the music and don't forget your thoughts about the song in the comment section of the blog

shalli f+cking popi, the presidentonly
one pluto presido,
they call me shallipopiseh!
seh seh (wai’)
na so (say!)
na so (gi!, wai’) wai’
anytime mae i shoot my shot, i swear me i never miss(con+fam)
i get too many many, too many many bills on my neck, 
make dem let man breathe(wai’, nor go dey)
nor be today we come, e nor get one conversation wey we never gist
(ehn?, say?)
if you nor like shalli you dey miss (clear)
verified pluto+canapist

Quotable lyrics 






Download mp3 Now

Post a Comment

0 Comments